Авторизация



Регистрация | Забыли свой пароль?

Поиск

Kangpe Feat. Wesley Williams Nneka



На этой страницу вы можете скачать Kangpe Feat. Wesley Williams - Nneka mp3, слушать онлайн, найти текст песни и смотреть клипы.

Исполнитель: Nneka

Название песни: Kangpe (Feat. Wesley Williams)

Продолжительность mp3: 03:59

Дата добавления: 2015-04-02

Текст просмотрен: 632



Скачать

Другие песни исполнителя Nneka


Текст песни:

So na so I be a condition come make you waje like this
You say your husband na in leave you, you say i go fit betray you
So na so, you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit , fit shake you, nothing fit , go fit break you
But you rake before
Na you talk say you no go put man before God
Oh, see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,the thing en no fit kill you
Na i go make you strong it go make you strong
The thing en no fit kill you na i go make you strong,it go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with

You talk say, you be big man
because you fit raise your hand, fit beat your pikin beat your wife
You sabi, bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419,ole thief,basket mouth, ojoro
But you know how I be
When wind blow fowl nyash go open very very well oh

REFRAIN

As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil because his rod and his staff are with you
You have come this far to sing your mystery



Клип Nneka feat. Wesley Williams - Kangpe ft. Wesley Williams


Похожее:

  • Baltimora feat. Linda Wesley - Global love
    Baltimora feat. Linda Wesley - Global love
  • Asher Roth - Be By Myself ft. Cee-Lo
    Asher Roth - Be By Myself ft. Cee-Lo
  • Example one night (ft.jose gonzalez)
    Example one night (ft.jose gonzalez)
  • (hed) P.E. RTO Feat. Big B
    (hed) P.E. RTO Feat. Big B
  • Zedd - Stay The Night ft. Hayley Williams
    Zedd - Stay The Night ft. Hayley Williams
  • Talib Kweli  Where Do We Go
    Talib Kweli Where Do We Go
  • Dino MC47 - Дай Мне Мой Mic (Feat. ST)
    Dino MC47 - Дай Мне Мой Mic (Feat. ST)
  • Dino MC47 - Дай Мне Мой Mic (Feat. ST)
    Dino MC47 - Дай Мне Мой Mic (Feat. ST)
  • Gunshots By Computer- Saul Williams (Hyperpower Remix)
    Gunshots By Computer- Saul Williams (Hyperpower Remix)
  • Nneka - Focus HQ
    Nneka - Focus HQ
  • The Q4 - Demagogues (ft Pax).wmv
    The Q4 - Demagogues (ft Pax).wmv
  • Williams' Blood - Grace Jones
    Williams' Blood - Grace Jones
  • КВАРТАЛ - ВСЁ ТОТ ЖЕ (ВЕРСИЯ TV)
    КВАРТАЛ - ВСЁ ТОТ ЖЕ (ВЕРСИЯ TV)